Haha omo shaggi no go kill me omo ijebu e no dey use money play not him saying boss abeg commot am from my chest i love dat side die this is hilarious 😂😂 shaggi pls take ur 🌹🌹 😂😂
Love the new intro shaggi It was high time for a change Rebrand This is one of the reasons why you're among the best content creators in Nigeria and Africa ❤❤❤
The part when he said he was a pilot before he resigned...and he used teeth to remove the bullet from the car that killed muritala Muhammed is so crazy😂😂😂😂
He say na Ai wey go fix the car😂😂😂😂.
Make I go call jadorlrita😂😂.
I'll always love u@Broda shaggi
But lowkey na true newer models should be scanned if they have issues
Love from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱🇸🇱
We love you Shaggi
ruclips.net/video/cGX9UUZrshw/видео.htmlsi=LBimyqKD6Hz4hMFX
My belle oooo, Broda Shaggy leave me ooo. Thanks for always giving us something to make us smile and forget Naija wahala
After they carry the motor go, its the 'e shock you' look for me.
He turned back again to repeat "laye laye è, ma ba mi sóró osi mò o.😂😂😂😂
When he said "are me deaf?"😂😂
That slap be like factory reset... Shaggi dan de call woman man to man 😂😂😂
When it comes to Entertaining Leave it for Broada shaggy Fine boy agbero Melanie pumping 🙌🙌🙌
Omo this skit too sweet ooo😮😂😂😂😂Dj big N role was well played👏👏👏👏👏
Aunty you wicked o why you go dey call mechanic for 2023 car😂😂
ruclips.net/video/cGX9UUZrshw/видео.htmlsi=LBimyqKD6Hz4hMFX
See as the car be like batman car! 😅
Shaggi still collect the 5k after the car dey miss 😂😂😂
Him no get conscience
Excellent skit Shaggi. DJ Big N killed it with his perfect Delta Boy act. More collabos with DJ Big N. Well done. 👍
We dey here oooo. Shaggi don't do ikoyii jobs again ooo😂😂
😅😅😂😂 u dey always enter wahala😂😂 yo 😅
You go need Robb for the slap wey you collect for here so😅 5:54
Is the "E ma je shi oyinbo so" for me
Broda shaggi best mechanic dah fix plan 😂😂
Loooorrr you❤❤
Go collect the hair ooo😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂 My Fav part has to be "Na Ai dem dey use fix this kind car ooo" 😂😂😂😂 Shaggi is not okay aje 😂 Still say he dey repair aeroplane 😂😂
I just deh get 100% joy every time I deh watch ur skit boss u to get vibes loor u brr 💯💯❤️
When he said help me remove it from my heart😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣dis is hilarious olorun 🤣🤣🤣🤣🤣much love 💙💙💙
Ok, nah fufu and ketchup we wan chop, i go dey expect my own sha ❤❤❤❤😂😂😂😂😂..
We looooooor you.
#YoFamgangs
Big love from South Sudan 🇸🇸🔥🚨
Broda shaggi 😂😂 you know say mad people dey get genotype 😂😂(Tunminin-joy) 😢
Shaggi baba 😂 no 1 fine boy agbero. u don agbero wey pass u abi😂😂😂😂😂
Another classic from Shaggi. Who is that big guy? The big guy needs to do more 🤣🤣🤣
Ahaha...Oga me wey use teeth Comot bullet from car....Dj YK 😂😂😂😂
Shaggi no dey hear word 😅😅😅😅😅😅 you rest nah 😅😅😅😅😅
One love from Gambia 🇬🇲 🎉🎉🎉🎉
The change of the intro is actually dope😊
❤i don Laugh BELE dey pain me ooooo😅😅😅😂😂😂
The fact that shaggy stresses someone and he doesn’t want to be stressed 😂😂😂foolish man
Shaggi, this soup wey you enter just start to dry damn😂😂😂😂😂
Abeg no journey broda shaggi to heaven ooo 😂😂 we still love him ❤❤
Lol 😂broda shaggy is a vibe I too luv this guy 😮
Jemima looking pretty
Bro shaggi good to have u back ohhh ❤❤❤❤
I miss ur colabo with woos and small stout❤
i love broda shaggi and woss wobi it makes me laugh till i die
This guy u never cease to amaze me and make me laugh 🤣🤣
😂😂😂😂 this video just made my night.. Shaggi will never learn
Walai shaggy you're top notch
We want to see you again in Sierra Leone 🇸🇱
The part he said laye laye eee ma ba mi soro oshi mo😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂Shaggi love you so much all the way from Namibia 🇳🇦
Haha omo shaggi no go kill me omo ijebu e no dey use money play not him saying boss abeg commot am from my chest i love dat side die this is hilarious 😂😂 shaggi pls take ur 🌹🌹 😂😂
Shaggi dey deliver ajeh😂😂
Shaggi egbon mi.. you're a big inspiration to we your fans.. I really do love you. Stay safe and remain blessed.. ❤️ 🙏🏿
The slap dey sound for here 😂😂
No wonder shaggi dey lean, he dey always put himself for trouble😂❤
🤣
😂😂😂😂😂
😂😂😂
You go call me which one is you dey tap me😂😂😂😂this really crack me up
OMG 😂
The part where broda Shaggi said SEE AS CAR BE LIKE BATMAN CAR😂😂💔
😂😂😂😂😂 na setup ooooo
God go punish bros oooo
Broda shaggi and him bad mouth no dey disappoint 😂😂
Rrrrun ooooo 😂😂 lmao 😂😂😂😂😂
Exactly the words I was expecting at the end. 'I'm in a f*cking damn soup'.😂😂😂😂
We dey here....thank you. Loooooor you 🎉❤😂
Shaggi said Okay okay comot am from my chest 😂
Shaggiiiiiiiiii 😂😂
Looooor you
It the pilot resignation for me 😂😂😂😂 why u resign 😂
Funny 😂😂😂😂😂 Omo ehhh
The first funny part be say "Laaye laaye ee, ma ba mi soro oshi mooo ooo" 😂😂😂😂
On rewind 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂broda shaggi will not kill me
My belle oooo😂😂😂😂😂😂😂😂
Shaggi dey into f*cking damn soup, he needs to take it with fufu 😂😂.
Laye laye eee ri shaggi repeat got me hard😂😂😂😂
Love the new intro shaggi
It was high time for a change
Rebrand
This is one of the reasons why you're among the best content creators in Nigeria and Africa ❤❤❤
The part I love is when the guy drove the way when you were urinating, your reactions were superb. 😂😂😂😂
Broda shaggi anytime he tries to speak good English. It’s always the switch for me😂
Broda shaggi and him bad mouth no dey disappoint 😂😢
Heavenly Father I pray that you keep the person reading this alive, safe, healthy and financially blessed Amen 🙌🙏
Hilarious😂💯✅
Brother shaggi mouth will always put him in trouble 😂😂😂😂😂💔say him Dey fix plane🤦♀️💔
YO FAM 😂❤
Not me seriously waiting for shaggi to reply yo fam make hunger no kill me tomorrow by 7pm 😅
@@BrodaShaggishaggi you too good
@@BrodaShaggi brother shaggi make hungry no kill me tomorrow God
@@BrodaShaggiBoss❤❤🎉
Broda shaggi ooo 😂😂😂
The part when he said he was a pilot before he resigned...and he used teeth to remove the bullet from the car that killed muritala Muhammed is so crazy😂😂😂😂
This guy's acting skills is on another level😂😂😂.....i don laugh tire😂😂😂
Shaggy is the best
There is no work he cannot do
A baby sitter, a mechanic,a musician and so on
Keep it up
❤❤❤❤❤
😂😂😂😂😂
Big N sha get sense o,i shock😂😂😂
Shaggi you for kuku dey go house as dem release you,now dem don give you another work wey pass you😂😂😂😂😂😂😂
He talk say na AI go fit fix the car😂😂😂😂😂
YO FAM🤣❤️
@@BrodaShaggi steph_calmora
@@BrodaShaggi steph_calmora
@@BrodaShaggi hashabi___closet
Yo fam 😂❤
lil_p_ng
Crazyyyy!!!🤣🤣🤣
Gather here if you're coming from instagram
😂😂😂Shaggi na werrey! Full of content.. always on point broda Shaggi!! 😅
If you are coming from Whatsapp gather here😂😂😂😂😂😂
I don gather o
I don gather oooo😂😂
We're here 😂😂😂😂
We dey here ooo
Here I am
This one made my day shaggi more love and more grace
😂😂😂😂 brother shagi you're the best, I shouldn't lie
No be only soup you dey😂 na fufu and beans😂😂😂
Broda shaggi gbayii with this video loor you😂❤
Fantabulous 😂❤😅, shaggy
😂😂😂😂 love from 🇸🇱
When you say na AI suppose fix the car i dey expect make i see Jadrolita, but na Dj Big N wey i see 😮🤯😍
😂😂😂😂
Let talk man to man😂😂😂😂
Shaggy. This is amazing!
Fresh ideas. Fresh concepts. Love this.❤
Broda shaggi no dey fear at all 😂
Boss man keep the good work😂😂😂😂
The part when the man dey drag brodashaggi enter car😂...... I love this content! Best ever. Loor you brodashaggi😂.
🤣
You go use laff kill me one dey you dey repair airplane ✈️😅😂😂😂❤
We dey here o 😂😂
Omo the action dey with shaggi even tho he is wrong😂😂💔
❤❤❤. The best
Soaked in the Egusi wey you wan chop😂😂
Shaggy abeg 😂😂😂I never watch finish I don dey laugh die the intro is crazy
Thank you for always making us laugh 😂looor you😂😂 mechanic isonu
Bro shaggi nah baba 😂💪
😂,😂😂😂 love ❤ you shaggi.i wan laugh die😂😂
My best comedian since childhood ❤❤❤❤😊😊 love you my boss
Boss comot am for my heart 😂😂😂😂